Pearl Valerie 1 month ago Any advice wey you get for me,put am for opay Login to join this discussion Login Signup With Google Register 39 views Share Use voice Make my comment anonymous Post comment pause continue done / listen 00Hrs 00Mins 00Secs send voice 0 comments Follow creator
Joseph 41 minutes ago "Careful who you call your hommie" Werey because I no gree do you 2k π«΅πΌππ 0 comments 0 likes 2 views
Joseph 52 minutes ago You get insomnia abi na mosquito no allow you sleep? 0 comments 0 likes 2 views
Pearl Valerie 1 day ago I don almost enter o,I been think sey na chicken republic 0 comments 0 likes 10 views
Pearl Valerie 1 day ago Be like karma no dey work again oo,see as bad people dey fresh 0 comments 0 likes 10 views
Pearl Valerie 2 days ago Abi make I share envelope say na for church harvest 0 comments 0 likes 7 views