Pearl Valerie 6 days ago Me and my date do push-up challenge,I do 15 she do 50.....This relationship no fit work abeg 0 comments 1 like 17 views
Pearl Valerie 6 days ago Praying for your Girlfriend's father business so you don't have to chest their next house rent 0 comments 0 likes 15 views
Joseph 6 days ago Which one be dem go flog me 50 strokes of cane? Oga na film i dey act, I no be Jesus o. 0 comments 0 likes 21 views
Pearl Valerie 1 week ago You think sey life hard? You don find spoon for this basket before? 0 comments 0 likes 36 views
Pearl Valerie 1 week ago Me using my 30k to chop life in Akure,while my friends in Lagos are using theirs for Uber 0 comments 0 likes 21 views
Pearl Valerie 1 week ago As you dey chase the bag,if you see purse collect am use am chop first 0 comments 0 likes 20 views
Pearl Valerie 1 week ago My Mama no just understand when person no dey mood,my ticket cut,she say make I go pick beans 0 comments 0 likes 31 views
Pearl Valerie 1 week ago If heaven is a safe place why Angels dey carry sword 0 comments 0 likes 18 views