Pearl Valerie 2 months ago I can show you green light and still off it,Na me get the light... rest 0 comments 0 likes 56 views
Joseph 2 months ago Marry a beautiful wife o. So that when you attend family party, she'll be asked to prepare salad not to wash goat intestine 😂😂💔 2 comments 0 likes 24 views
Joseph 2 months ago "Make dem approve this loan first! I go first buy the whole school" 😂😂 0 comments 0 likes 15 views
Pearl Valerie 2 months ago Hello Habibi,when the money enter Habibi......if I call you make I bend habibi 0 comments 0 likes 56 views
Pearl Valerie 2 months ago E clear sey this one dey serve Nigeria in vein 0 comments 0 likes 67 views
Pearl Valerie 2 months ago If you like no advice your friend make Dem born pikin....see naming ceremony wey I go today 0 comments 1 like 63 views