Pearl Valerie 2 months ago I don secure my bag o, make una dey secure una bag dey go 0 comments 0 likes 83 views
Pearl Valerie 2 months ago "Na Money be fine bobo" why seyi vibes come ugly 0 comments 0 likes 73 views
MirrorVlogger 2 months ago I don snap "before" na "after" remain like dis. Fear my return 😂 0 comments 0 likes 42 views
Pearl Valerie 2 months ago Pilot sey make you come explain why you wear yellow cap for 7/7 0 comments 0 likes 78 views
Pearl Valerie 2 months ago Crush walks into the class.....Your friends looking at you:😂☞ 0 comments 0 likes 78 views
Pearl Valerie 2 months ago Me as a lawyer:Bros,Leave them make dem hang you,God go judge everybody 0 comments 0 likes 84 views
Joseph 2 months ago I get 4 months inside that your 1yr anniversary, but make una dey enjoy 😂😂💔 0 comments 0 likes 38 views