Pearl Valerie 3 months ago No yansh,No breast,and you wan visit me,na your neck I wan press? 0 comments 0 likes 95 views
Joseph 3 months ago My babe just borrow me another 5k now, making it 130k. God Abeg no let me use debt scatter this relationship. π€²πΌππ 0 comments 0 likes 18 views
Pearl Valerie 3 months ago I just woke up guys, and I'm confused,abeg na Eko hotel be this? 0 comments 0 likes 83 views
Pearl Valerie 3 months ago Make una no vex, I don go steal the bag wey una dey chase 0 comments 0 likes 84 views
Pearl Valerie 3 months ago My babe:What do you even bring to the table sef..... Me:ππ 0 comments 0 likes 82 views
Pearl Valerie 3 months ago Na you know why you no dey live for Maiduguri o,Boko Haram do birthday today na there we dey come from so 0 comments 0 likes 75 views
Pearl Valerie 3 months ago Make this man just talk 'oya take one bundle' E don get life Partner 0 comments 0 likes 85 views
Pearl Valerie 3 months ago I am nastier when I get drunk " don dey vomit since last night 0 comments 0 likes 88 views