Joseph 3 months ago You dey relationship and you dey vex for me say I stingy. Pesin dey work for UBA com dey expect salary from Moniepoint? 0 comments 0 likes 21 views
Pearl Valerie 3 months ago No wonder Tarzan no gree leave jungle,see wetin that Bastard dey enjoy 0 comments 0 likes 108 views
Pearl Valerie 3 months ago The school wey dey beside my house no sing National Anthem today 0 comments 0 likes 113 views
Pearl Valerie 3 months ago Because I dey cross road make I look right and left ?wetin go come do my steeze 0 comments 0 likes 101 views
MirrorVlogger 4 months ago Na Xr yellow you want or you fit wait for happy ending? 1 comment 0 likes 48 views
MirrorVlogger 4 months ago Steeze ke? With this account balance? You be breeze o π«΅πΌπππ 0 comments 0 likes 31 views
Kindness 4 months ago "Na here I plug am" will not be our portion ooπ€²ππππ 0 comments 0 likes 20 views
Kindness 4 months ago Get a girlfriend or sing the new national anthem? Me: Abeg send me the lyricsπͺ 0 comments 0 likes 32 views
Pearl Valerie 4 months ago They use more life kill poor man for hin birthday 0 comments 0 likes 102 views
Pearl Valerie 4 months ago E think sey e fit reduce my steeze.......Me wey like akara with sand 0 comments 0 likes 104 views
Pearl Valerie 4 months ago Fine girl like you,you send Voice note and you dey sound like pop smoke 0 comments 0 likes 98 views