MirrorVlogger 4 months ago Screenshot and repost If you be former big girl 😂 0 comments 0 likes 28 views
Pearl Valerie 4 months ago Me whenever I go to my customers place to collect food for credit again 0 comments 0 likes 103 views
Pearl Valerie 4 months ago Abi na because I support 'Education is better than money' for debate? 0 comments 0 likes 104 views
Pearl Valerie 4 months ago If no be wetin belong to ceaser wey I collect,how I for take eat today? 0 comments 0 likes 118 views
Pearl Valerie 4 months ago Baddie wey dey draw Gen once and e go start no be baddie again o,na Badiru be that 0 comments 0 likes 115 views
Pearl Valerie 4 months ago Abeg if you dey beef on me abeg bring the beef come make I use am chop tomorrow ...No waste beef 0 comments 0 likes 146 views
Pearl Valerie 4 months ago Your papa fit be electrician make hunger still dey wire you 2 comments 0 likes 123 views
Pearl Valerie 4 months ago You dey university you dey bill me,me wey stop for SS3 I no get sense abi 0 comments 0 likes 114 views