Pearl Valerie 4 months ago You no get lover you dey download love songs,wetin you wan use am do? 0 comments 0 likes 113 views
Joseph 4 months ago When you love someone... I'm kidding guys let's go and find what to eat 0 comments 0 likes 24 views
Pearl Valerie 4 months ago Thank God for meme,I for don dey mental....I still dey mental o but na coded ment 0 comments 0 likes 114 views
Pearl Valerie 4 months ago EFCC come raid house,you wey dey do tap swap sef dey run 0 comments 0 likes 117 views
Pearl Valerie 4 months ago I dey patiently wait for my babe,she dey chat Her sugar daddy,my helper 0 comments 0 likes 115 views
Pearl Valerie 4 months ago I hear sey I dey relationship,How true is that? 0 comments 0 likes 107 views