Joseph 4 months ago No wonder my grandma die immediately after election, she don sabi wetin dey come 0 comments 1 like 26 views
Joseph 4 months ago From Opay to Sporty to Spotify. pay-play-pain. Pushing the P's π«΅πΌπ€£π€£ 0 comments 0 likes 23 views
Joseph 4 months ago Boy: Why are you late? **Girl: Don't you know that beautiful girls are always late? βΊοΈ **Boy: I know, but why are you late? π 0 comments 0 likes 24 views
Pearl Valerie 4 months ago Another day, and I still never use mean, median and mode buy benz 0 comments 0 likes 114 views
Pearl Valerie 4 months ago the way wey I dey take dodge wahala these days you go think sey I be jet Lee 0 comments 0 likes 116 views
Pearl Valerie 4 months ago Person wey write psalm 23 get mind o,wetin I wan go dey find for the valley of the shadow of death before 0 comments 0 likes 117 views
Pearl Valerie 4 months ago I jam person wey dey owe me for bank today, he talk sey na rain pursue am enter bank 0 comments 0 likes 117 views
Pearl Valerie 4 months ago Cinderella na your shoe I come return o, which one be this 0 comments 0 likes 121 views
Pearl Valerie 4 months ago Coat wey I cut according to my size don turn baggy o 0 comments 0 likes 112 views
Pearl Valerie 4 months ago You need princess treatment but you get hair for chest,how? 0 comments 0 likes 112 views