Pearl Valerie 5 months ago I don go express my feelings again......Na mmtchew I collect this time 0 comments 0 likes 124 views
Pearl Valerie 5 months ago I love nature but tiger wan come say hello,You run 0 comments 0 likes 122 views
Pearl Valerie 5 months ago Jamb result don come out,Wisdom score 72 kehh? 0 comments 0 likes 119 views
Pearl Valerie 5 months ago Jamb result don come out, confidence dey fear to check her result 0 comments 0 likes 125 views
Pearl Valerie 5 months ago You never chop 3 times a day,you dey screenshot 3.4 million hair 0 comments 0 likes 122 views
Pearl Valerie 5 months ago Just Make money,Girls will come" To do what Sir? 0 comments 0 likes 125 views
Joseph 5 months ago If not for nails wey I dey keep, wetin I for chop today? 😭😂😂💔 0 comments 0 likes 30 views
Pearl Valerie 5 months ago Upon all the power wey Odumeje get,he still carries power bank 0 comments 0 likes 137 views
Pearl Valerie 5 months ago My babe dey always complain sey her bag dey quick spoil,so I brought this for her 0 comments 0 likes 123 views