Joseph 5 months ago She dey call you 'dear' and you dey take am personal! Continue 🫵🏼🤣🤣 0 comments 0 likes 21 views
Joseph 5 months ago I dey see all of una message but na person wey talk "free food" I go reply 0 comments 0 likes 14 views
Joseph 5 months ago Your girlfriend sighed as she saw the usual 10k you send. Then she replied, 'Seen, thanks dear.' 0 comments 0 likes 16 views
Pearl Valerie 5 months ago Catch cruise no go kill yourself with maturity oo,no be sey you even sabi book 0 comments 0 likes 123 views
Pearl Valerie 5 months ago You give 3 girls belle,2 do abortion,1 born triplets.....what God cannot do does not exist 0 comments 0 likes 120 views
Pearl Valerie 5 months ago When you bend over for him,and you hear him spraying air freshener 0 comments 0 likes 123 views