Pearl Valerie 5 months ago Imagine as things hard now you go give girl belle 0 comments 0 likes 126 views
Pearl Valerie 5 months ago Leave frontal buy perfume this girl,you dey wear frontal but person no fit stand for your front 0 comments 0 likes 124 views
Pearl Valerie 5 months ago If I don break your heart this year send aza, I wan pay for damages 0 comments 0 likes 128 views
Pearl Valerie 5 months ago Make una dey try wash una bedsheet,No be every bad dream be Village people 0 comments 0 likes 123 views
Pearl Valerie 5 months ago You dey vex sey she spend transport money...You wey Oyinbo send flight money make you come California,you go? 0 comments 0 likes 126 views
Pearl Valerie 5 months ago You fit see me for X videos this month oo,cos things don hard and I get talent 0 comments 0 likes 127 views
Pearl Valerie 5 months ago Use am,No stingy for yourself"Naso my money take finish 😔 0 comments 0 likes 126 views
Joseph 5 months ago Yours truly fit no be truly yours. Just so you know sha 0 comments 0 likes 20 views