Pearl Valerie 5 months ago you're kinda cute" kinda keh? You wey I fresh pass? 0 comments 0 likes 136 views
Pearl Valerie 5 months ago Me trying to enter a girls heart without giving her money 0 comments 0 likes 132 views
Pearl Valerie 5 months ago Na wetin I no fit afford dey hungry me these days 0 comments 0 likes 129 views
Pearl Valerie 5 months ago I need to change my wardrobe, person wey dey keep clothe inside Ghana must go 0 comments 0 likes 128 views
Pearl Valerie 5 months ago Precious,half of your contacts don suck your Breast finish,you be cowbell? 0 comments 0 likes 179 views
Pearl Valerie 5 months ago Abi na the curse wey all those junior students curse me for secondary school dey work? 0 comments 0 likes 131 views
Pearl Valerie 6 months ago If no be mouth wey I put for wetin no concern me wetin I for chop today 0 comments 0 likes 125 views