Pearl Valerie 3 weeks ago Be like karma no dey work again oo,see as bad people dey fresh 0 comments 0 likes 33 views
Pearl Valerie 3 weeks ago Abi make I share envelope say na for church harvest 0 comments 0 likes 28 views
Pearl Valerie 3 weeks ago Make Dem no talk sey too much Garri dey affect kidney o,abeg 0 comments 0 likes 28 views
Pearl Valerie 3 weeks ago Fuel is now 1k,na now you suppose thief, nobody go like waste fuel burn you 0 comments 0 likes 26 views
Joseph 4 weeks ago E get as you go bill me this period, I go first arrange soldier for you before I think your next punishment 0 comments 0 likes 12 views
Joseph 4 weeks ago "Don't you get tired of being alone?" - Me alone. Very mindful, very demure 0 comments 0 likes 13 views
Joseph 4 weeks ago "I'll see what I can do" - Oga, shut the f*ck up! You go help me abi you no go help me? 0 comments 0 likes 14 views
Pearl Valerie 4 weeks ago Do white people also get prophecies that they will travel to Africa? 0 comments 0 likes 33 views