Pearl Valerie 4 weeks ago I just dey pity people wey think sey I stingy,but na people wey think sey I no stingy I pity pass 0 comments 0 likes 32 views
Pearl Valerie 4 weeks ago Abeg I never wan high now,I still dey with the most high 0 comments 0 likes 30 views
Joseph 4 weeks ago If I cast this update make I bend. Fear my return you all! 😂😂 0 comments 0 likes 14 views
Pearl Valerie 1 month ago Shebi na today una redeem church dry fasting start 0 comments 0 likes 46 views
Pearl Valerie 1 month ago I dey meeting no be sey I dey snub you,I go reply you when we close 0 comments 0 likes 30 views
Pearl Valerie 1 month ago My babe don enter rain go deliver perfume again 0 comments 0 likes 31 views
Pearl Valerie 1 month ago So no pastor fit turn stone to bread or turn am to even Garri and Groundnut...Omo I dey miss Jesus oo 0 comments 0 likes 28 views
Pearl Valerie 1 month ago You no get babe,you dey charge phone....wetin you wan use the battery do? 0 comments 0 likes 35 views