Pearl Valerie 1 month ago That Mansion wey you say we get for heaven,how I fit sell am pastor 0 comments 0 likes 54 views
Joseph 1 month ago "Do you think I'm stupid" - President of stupid people 😒 0 comments 0 likes 37 views
Joseph 1 month ago E get as life go hard, you go dey first your alarm wake up. 0 comments 0 likes 16 views
Pearl Valerie 1 month ago So una dey use sardine oil as sex lubricant, Normal people no plenty again 0 comments 0 likes 33 views
Pearl Valerie 1 month ago Them don unlock client wey dey feed me since last year 0 comments 0 likes 32 views
Pearl Valerie 1 month ago You this girl,your ex don plenty pass your family members 0 comments 1 like 37 views