MirrorLog default profile pix Mhubby MirrorLog.com watermark 1 year ago

Funny memes

How far una members

My friend dey ask me question ooπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ‘‡πŸ‘‡Β 

I don carry all my assests to my mom buh I don dey call her since yesterday ,it's switched off🚫🚫wetin I go do ooo,

He deh for hospital now🀣🀣🀣

Login to join this discussion

Login MirrorLog Signup with google Signup With Google Register
41 views
Use voice

Post comment

0 comments Follow creator