Funny chi 1 year ago Noted sir 😹😹😹 Be the first to comment... 42 views Share Use voice Make my comment anonymous Post comment pause continue done / listen 00Hrs 00Mins 00Secs send voice 0 comments Follow creator
Joseph 19 hours ago How you go talk sey your childhood was fun if dog neva chase you before? 😂😂 0 comments 0 likes 5 views
Joseph 19 hours ago Small XR wey u buy ur babe, u don seize am like 323 times. If e com be 16 pro n'ko? 😂😂 0 comments 0 likes 3 views
Pearl Valerie 2 days ago Lecturer go give area of concentration come set area of destruction 0 comments 0 likes 35 views
Pearl Valerie 2 days ago I go wear suit go class tomorrow, come sit down for my crush table..maybe she go see sey I dey suitable for her 0 comments 0 likes 20 views
Pearl Valerie 2 days ago Bill Gates:💳go get me Coke and get yourself something too...Me:👇 0 comments 0 likes 40 views