Pearl Valerie 3 days ago Pablo abeg sell your chain use am chop Login to join this discussion Login Signup With Google Register 9 views Share Use voice Comment Anonymously Post your comment pause continue done / listen 00Hrs 00Mins 00Secs send voice 0 comments Follow creator
Joseph 1 hour ago My babe just borrow me another 5k now, making it 130k. God Abeg no let me use debt scatter this relationship. π€²πΌππ 0 comments 0 likes 1 view
Pearl Valerie 1 day ago I just woke up guys, and I'm confused,abeg na Eko hotel be this? 0 comments 0 likes 8 views
Pearl Valerie 1 day ago Make una no vex, I don go steal the bag wey una dey chase 0 comments 0 likes 12 views
Pearl Valerie 2 days ago My babe:What do you even bring to the table sef..... Me:ππ 0 comments 0 likes 11 views
Pearl Valerie 2 days ago Na you know why you no dey live for Maiduguri o,Boko Haram do birthday today na there we dey come from so 0 comments 0 likes 7 views
Pearl Valerie 3 days ago Make this man just talk 'oya take one bundle' E don get life Partner 0 comments 0 likes 15 views