Pearl Valerie 1 month ago Precious,Na BBNaija you come watch,wetin you dey find for inside fridge? Login to join this discussion Login Signup With Google Register 40 views Share Use voice Make my comment anonymous Post comment pause continue done / listen 00Hrs 00Mins 00Secs send voice 0 comments Follow creator
Pearl Valerie 23 hours ago I don almost enter o,I been think sey na chicken republic 0 comments 0 likes 7 views
Pearl Valerie 23 hours ago Be like karma no dey work again oo,see as bad people dey fresh 0 comments 0 likes 7 views
Pearl Valerie 2 days ago Abi make I share envelope say na for church harvest 0 comments 0 likes 6 views
Pearl Valerie 2 days ago Make Dem no talk sey too much Garri dey affect kidney o,abeg 0 comments 0 likes 5 views
Pearl Valerie 2 days ago Fuel is now 1k,na now you suppose thief, nobody go like waste fuel burn you 0 comments 0 likes 4 views