MirrorLog default profile pix CHRISTABELLA MirrorLog.com watermark 1 year ago

Rema, Asake, Arya Starr, odas win big for 2023 Headies Award

Rema, Asake, Arya Starr, odas win big for 2023 Headies Award - MirrorLog

Di Headies, Nigeria biggest music award bin hold di 16th edition of di ogbonge award for Atlanta Georgia on Sunday, 3 September, 2023.

Dis go be di second time wey di event go happun for America.

Since dem start am for 2006, di Headies don consistently document di achievements of di Nigerian music industry.

Di award dey recognise, celebrate and ginger outstanding talent, innovation, and excellence within di industry.

Mavin star, Rema na di biggest winner of di day, e carry three gongs go house wey include di Best Male Artiste of di Year award.

Login to join this discussion

Login MirrorLog Signup with google Signup With Google Register
127 views
Use voice

Post comment

0 comments Follow creator