Pearl Valerie 3 days ago Time never still reach when every disappointment go turn into blessings? Login to join this discussion Login Signup With Google Register 8 views Share Use voice Comment Anonymously Post your comment pause continue done / listen 00Hrs 00Mins 00Secs send voice 0 comments Follow creator
Joseph 23 minutes ago I get 4 months inside that your 1yr anniversary, but make una dey enjoy 😂😂💔 0 comments 0 likes 1 view
Joseph 32 minutes ago Expenses just full responsible man head, who deh irresponsible no know wetin God do for am 😂😂 0 comments 0 likes 1 view
Joseph 37 minutes ago Ex Corper don jam serving corper, and na same course dem study 😂😂ðŸ˜ðŸ’” 0 comments 0 likes 1 view
Pearl Valerie 1 day ago Person go dey inside dey think, neighbor go dey feel sey person na yahoo boy 0 comments 0 likes 7 views
Pearl Valerie 1 day ago Motivational Speakers: Unleash the beast within you. ........... The beast within me:👇 0 comments 0 likes 7 views
Pearl Valerie 2 days ago Boyfriend open shop for him babe, customer marry am......Customers are always what? 0 comments 0 likes 8 views